Header Ads

‘No Be Davido Papa Dey Bankroll You?’ – Gistlover Calls Out Actress Faith Morey

 


Controversial Instagram blogger, Gistlover, has called out U.S.-based Nigerian supermodel and actress, Morey Faith.

According to the gossip blogger, Davido’s dad, Deji Adeleke, is the financier of her luxury lifestyle.

Gistlover wrote;

“Hello tueh true, All these aspire to perspire gets, run ooo, all of una go collect woto woto this time around, Faith Morey will you keep away ���all these small gets big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, mesh on gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hard work, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go-round, make una calm down, I come in peace ooo, igi ewedu oni who pawa ooo.

Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who bought��(bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence goes reach Snapchat slay Queens and Big eye girls too, ruining homes up and down.

#Ogun kee una this time around, if they want to collect page make them come, Kia Kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go used a do for the website���I Dey booth first, I Dey come”



No comments

Powered by Blogger.